Ojuelegba accident: Family of four follow die for di truck accident
Article information Author, Gift Andrew Role, Reporter Reporting from Lagos 3 February 2023 Wia dis foto come from, LASEMA BBC Pidgin don confam say one family of four follow die for di truck accident wey happun on Sunday, 29 January 2023 for Ojuelegba, Lagos Nigeria. Dem include di papa, mama, one male pikin and one…